album cover
Amen
13
World
Amen was released on May 10, 2024 by Kweku Afro as a part of the album Amen - Single
album cover
Release DateMay 10, 2024
LabelKweku Afro
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM93

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kweku AFro
Kweku AFro
Performer
COMPOSITION & LYRICS
David Kweku Appiah Kubi
David Kweku Appiah Kubi
Songwriter

Lyrics

ooh woo woo!!
many many things don sup in my life you know
if i tell you my truth you go cry
many year me i never see light you know
all the water wey run down my eyes
ten toes i\'m moving
and stone cold i\'m freezing all my life
them do me basa basa
e dey pain me chaka chaka(ooh waa aah)
Like i for don die
only jah wey dey hold me one side
all the yawa go pass away
say AMEN oo oo
Like i for don die (Adaka tiaa)
only jah wey dey hold me one side (One side)
all the yawa go pass away
say AMEN oo oo
Man dem suffer
but i get capa
holy father help me climb this ladder
all this bad mind nh3gas
no wan see me prosper
)mo nya y3 aa nanka mada
but i never ever slumber
my life is a movie
many suspense every season
nothing really matter i am moving
so fuck your feelings
and i dey do me ouh woo wao
Like i for don die
only jah wey dey hold me one side
all the yawa go pass away
say AMEN oo oo
Like i for don die (Adaka tiaa)
only jah wey dey hold me one side (One side)
all the yawa go pass away
say AMEN oo oo
 many things don sup in my life you know
many year me i never see light you know
ten toes i\'m moving (moving)
them do me basa basa
e dey pain me chaka chaka(ooh waa aah)
Like i for don die
only jah wey dey hold me one side
all the yawa go pass away
say AMEN oo oo
Like i for don die (Adaka tiaa)
only jah wey dey hold me one side (One side)
all the yawa go pass away
say AMEN oo oo
Written by: David Kweku Appiah Kubi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...