Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Badboypiece
Badboypiece
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Abiodun Bola-Kayode
Abiodun Bola-Kayode
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ffybi
Ffybi
Producer

Lyrics

Intro
Omo guy make I no lie you
I don too collect advice like haaa
Omo I fuck up gan oh
Like e get something wey I suppose just reason
But i no go reason ham at all
As person talk like this
I go just follow straight
I go just haaa
Omo I dey loose guard gan oh
I swear I dey loose guard
If it’s bitter I spit it out
Too many bad advices fit to turn man to militant
I’m in my era of exploring but life is no cinema
How will I later explain this
That I tried? That I failed?
With no evidences to see
I’m chasing my peace of mind
I’m chasing my peace of mind
I’m chasing my peace of my mind
Jah lift badman high
I’m chasing my peace of mind
I’m chasing my peace of mind
I’m chasing my peace of mind
Fuck dem bad advice
Written by: Abiodun Bola-Kayode
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...