album cover
Be Good
31
Afro-Beat
Be Good was released on May 26, 2024 by ATR as a part of the album Be Good - Single
album cover
Release DateMay 26, 2024
LabelATR
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM117

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Martins Chika
Martins Chika
Songwriter

Lyrics

No devil on G
I dey tell you say
I can see myself that day
When I don blow
When I don conquer the pain
The world won dey con explain
How I take blow
How I take reach this stage
But I'm sorry I still feel the pain
Even when I drip dem go still dey hate
Mama say make I follow my way
Say even her too dey believe my way
My guys wey don run dey go
Now dem dey call wan dey show fake love
So I beg you wey dey listen
If you get ones wey dey show real love
Make you nor go dey misbehave
Whether dem poor life na turn by turn
Say be good my brother
Say be good my sister
Say be good my brother
Say be good my sister
Say be good to your fellow man
Say be good to your neighbor
Say be good to your fellow man
Say be good to your neighbor
Say be good
Say be good
Say be good to your fellow man
Say be good to your neighbor
Say be good to your fellow man
Say be good to your neighbor
Say be good
Be the type of person you wanna see
Be the type of person you wanna grow with
Be the type of person you wanna be
I'm trying to put my city on
Before you judge me talk to me
Don't say what you don't know
The boy dey try I know
But e go make sense
Till it make sense
I go make them correct the sentence
Cos I get evidence
Me I get confidence
If I conference you nor be coincidence
Emergence na beneficence
I nor be bad influence
Confidence na the key...
But to them wey the evidence?
Say be good my brother
Say be good my sister
Say be good my brother
Say be good my sister
Say be good to your fellow man
Say be good to your neighbor
Say be good to your fellow man
Say be good to your neighbor
Say be good
Say be good
Say be good to your fellow man
Say be good to your neighbor
Say be good to your fellow man
Say be good to your neighbor
Say be good
Say be good
Written by: Martins Chika
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...