album cover
Nobody
album cover
Nobody was released on May 31, 2024 by updatebaze as a part of the album Nobody - Single
May 31, 2024
Labelupdatebaze
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

i no go fit admit wetin i no do
but e get things wey me i don do
i swear girl i fucked up
i know that i did you wrong
e get many things wey dey cause issues
steady feel your pain like i’m in your shoes
i swear that i fucked up
i know that i did you wrong
 
shawty keep grinding for love
she no send nobody
shawty keep moving for love
shawty keep holding me down
she no send nobody
shawty keep moving for love
she no send nobody
and if you check am
you carry bum
you carry many many things
i no fit run
your skin tight na brain setter
girl i don miss you oto ojo meta
too many principality
 i no fit jogor
girl this your internet i want to logon
je ka ma gbadun ara wa la vida loca
shawty keep grinding for love
she no send nobody
shawty keep moving for love
shawty keep holding me down
she no send nobody
shawty keep moving for love
she no send nobody
Written by: Paul Okikiola Smart
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...