album cover
Wait
24
Christian & Gospel
Wait was released on April 26, 2024 by BLU MUSIC INTERNATIONAL as a part of the album From My Heart X Wait - Single
album cover
Release DateApril 26, 2024
LabelBLU MUSIC INTERNATIONAL
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Maio
Maio
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Steven Oghenemaro Agbaweh
Steven Oghenemaro Agbaweh
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Adibs
Adibs
Producer
Alexander Play
Alexander Play
Mixing Engineer, Mastering Engineer

Lyrics

She tell me say
I no reach am for level
He get cars
He get houses and money
He Dey travel go Dubai Paris
That kind level
He say he go show me things
I never see
Shey you Dey hear so
Loving you no be crime
But I no wan suffer I no Dey lie
If you want me make you try
To do something with your life
If I poor today
E no mean say I go poor tomorrow
If e bad today
E no mean say e go worse tomorrow
There’s light at the end of the tunnel
After the darkness
Day go break o
Make you wait o
Make you wait o
I don hustle
I don struggle
I don strive
Sunday to Sunday
So that me sef go arrive
E no get wetin I no do
E no get where I no go
Place to place to find my light
I even pray day and night
Hustling no be crime
See I don hustle
I don try
I wan go find another way
That na all I’ve come to say
If I poor today
E no mean say I go poor tomorrow
If e bad today
E no mean say e go worse tomorrow
There’s light at the end of the tunnel
After the darkness
Day go break o
Make you wait o
Make you wait o
If I poor today
E no mean say I go poor tomorrow
If e bad today
E no mean say e go worse tomorrow
There’s light at the end of the tunnel
After the darkness
Day go break o
Make you wait o
Make you wait o
Make you wait o
Make you wait o
Written by: Steven Oghenemaro Agbaweh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...