album cover
OT101
35
Music
OT101 was released on April 26, 2024 by Dvpper Digital as a part of the album Commotion/ OT101 - Single
album cover
Release DateApril 26, 2024
LabelDvpper Digital
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Credits

PERFORMING ARTISTS
6am
6am
Performer
COMPOSITION & LYRICS
6am
6am
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
6am
6am
Producer
Abel Led Us
Abel Led Us
Producer

Lyrics

One shot of Martel
Make a **** go to Panama
Puf puf for tha J
Make me reason my father land
Calm down no dey reason my matter brother man
We all want to be spending in dollar fajaba
We facing hard condition and pressure for the motherland
Why many dirty done and brother done dey turn around for brother now
Many man no get patience so Dem want to kill a person now
So no dey worry yourself my brother time go better now
Put in devotion and no dey put eye
For another man something
That nah the best style to set the compass and get your own blessing
No hate a brother love one another
And try dey help person
No dey waste time
No dey waste time
No dey waste time
Hmmmm
Iworiwo iworiwo iworiwo tell pikin say him Mama don dey cry
Ekelebe don burst inna the compound checkmating don dey arise
You get militant son
Ee don begin nack shot for town why
Ee need to come out court
And face next action or die
Ee go be sad sad story oo
Ee go be sad sad story oo
If he go die
So make you get that money oo
Boy make you get that money oo
And organize
Ee go be sad sad story oo
Ee go be sad sad story oo
If he go die
So make you get that money oo
Boy make you get that money oo
And organize
Put in Devotion and no dey put eye
For another man something
That nah the best style to set the compass and get your own blessing
No hate a brother love one another
And try dey help person
No dey waste time
No dey waste time
No dey waste time
Written by: 6am
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...