album cover
Gbona
album cover
00:00
00:05
00:15
00:40
00:55
01:10
01:20
01:25
01:50
01:55
02:00
02:05
02:10
02:15
03:00
00:00
03:08
Past 7 Days
Gbona was discovered most frequently in the first few seconds of the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

[Intro]
Kilo kilo?
It's Kel P Vibes
[Verse 1]
Jeun soke o, them go dey jeun soke o
All my people them go jeun soke o
Boss man, e go jeun soke o
[Chorus]
When the gbedu dey enter body, enter body
All the gyal dem go shake their body
Dey go shake their body
Oluwa Burna mo gbona feli, say mo gbona feli
You no get money, you dey call police
Me I dey laugh you gan ni
[Verse 2]
Hmmn
Gidigidi-gidigidi-gidigidi-gidi
O di woronpoto
Ah, yeah
[Verse 3]
Dem say I dey craze, I no normal
But I dey spray you di money, Onyeoma
You suppose to know sey me no be newcomer
So my baby, make you no go dull am, no go dull am
[Chorus]
When the gbedu dey enter body, enter body
All the gyal dem go shake their body
Dey go shake their body
Oluwa Burna mo gbona feli, say mo gbona feli
You no get money, you dey call police
Me I dey laugh you gan ni
[Verse 4]
As I dey sing, they feel the pulse
Make all the people jump around
Make you dey listen well because I no fit shout
I no fit shout
No joking around (Ehzewu)
Listen make I tell you what it's all about
I no fit tell you as water enter coconut
You sit down inside bus, you say you be boss
Eh-eh-ehh
[Verse 5]
Oya looku-looku taatata
Looku-looku taatata
See small pikin wey dey para, wey dey ga-ga-ga
Ki lo sele papapa?
Oh looku, looku-looku-looku taatata
Looku-looku taatata
See small pikin wey dey para, wey dey ga-ga-ga
Ki lo sele papapa oh?
[Chorus]
When the gbedu dey enter body, enter body
All the girl, them go shake their body
Them go shake their body
Oluwa Burna'm gbona feli (Gbona oh, mo gbona oh)
Mo gbona feli (Gbona oh, gbona oh)
You no get money, you dey call police (Eheheh)
Me I dey laugh you gan ni
[Outro]
Hmmn
Gidigidi-gidigidi-gidigidi-gidi (Mo gbona feli)
O di woronpoto
Mo gbona feli
Written by: Damini Ogulu, Kelvin Peters, Piriye Isokrari
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...