album cover
Ebelebe
2
Afro-Beat
Ebelebe was released on February 2, 2024 by Solid Ice nation as a part of the album Ebelebe - Single
album cover
Release DateFebruary 2, 2024
LabelSolid Ice nation
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Solid Ice
Solid Ice
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ubochi Frank Uzoma
Ubochi Frank Uzoma
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Wisedon Beatz
Wisedon Beatz
Producer

Lyrics

Lawa Presido
Echobem(Echobem)
Wowobem(Wowobem)
Lawa is active ohhh oh
Person wey never see anything, na so em dey talk too much(Too much oh)
Like Samsung battery wey no dey last too much
You no fit dey house make u know wetin market dey sell
You need to step out, make u know wetin me I see for there
Oya see then you go know(Oya see then you go know)
No be to talku, talku, talku
We no dey like people like that
No be to talku talku talku
We too dey see many for there
No be to talku,talku,talku(No be to talku, talku,talku)
When u go there,you go know
No be to talku,talku,talku(No be to talku,talku,talku)
Bro-ther pick up your bag and go ohh(Agogo,Agogo,Agogo,Agogo)
Pickup your bag and go(Sorowa,Sorowa,Sorowa,Sorowa)
U too dey like to dey talk too much(Agogo,Agogo,Agogo,Agogo)
I no want you come dey go(Sorowa,Sorowa,Sorowa,Sorowa)
No come here come dey play ludo(No come here come dey play ludo)
Ebelebe,ebelebe,ebelebe,njaa(Ebelebe,Ebelebe,ebelebe,njahh)

Shebi na me wey you dey whine oh
I no dey envy no man oh(I no dey envy no man oh)
Everyday I dey do my own
Something wey I sabi do oh(Something wey I sabi do oh)
Wetin be your own
Abi you don leave your own
You come dey follow my own way
Abeg follow your way oh
Ebelebe,ebelebe,ebelebe,njaa(Ebelebe,Ebelebe,ebelebe,njahh)
Ebelebe,ebelebe,ebelebe,njaa(Ebelebe,Ebelebe,ebelebe,njahh)
Ebelebe,ebelebe,ebelebe,njaa(Ebelebe,Ebelebe,ebelebe,njahh)
Ebelebe,ebelebe,ebelebe,njaa(Ebelebe,Ebelebe,ebelebe,njahh)
Ebelebe,ebelebe,ebelebe,njaa(Ebelebe,Ebelebe,ebelebe,njahh)
Ebelebe,ebelebe,ebelebe,njaa(Ebelebe,Ebelebe,ebelebe,njahh)
Ebelebe,ebelebe,ebelebe,njaa(Ebelebe,Ebelebe,ebelebe,njahh)
Ebelebe,ebelebe,ebelebe,njaa(Ebelebe,Ebelebe,ebelebe,njahh)
Hapu nu aka kam kuru mmiri toba iko
Enweghi kwanu onye m mejoro n'uwa biko nu oh
Echobem(Echobem)
Written by: Ubochi Frank Uzoma
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...