album cover
Amin
282
Alternative
Amin was released on May 31, 2024 by Teepsoul Inc Clayrocksu as a part of the album Hate It Here
album cover
Release DateMay 31, 2024
LabelTeepsoul Inc Clayrocksu
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Credits

PERFORMING ARTISTS
Clayrocksu
Clayrocksu
Performer
Bianca Adanna Okorocha
Bianca Adanna Okorocha
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Bianca Adanna Okorocha
Bianca Adanna Okorocha
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Qasebeatz
Qasebeatz
Producer
Cheqwas
Cheqwas
Mixing Engineer

Lyrics

I get some good news for you
This year your business go blow
Soon all your money go long
No go dey worry your self
Help me say
Amin oo, amin oo
You sef go carry your pikin
You'll go and come back safe
Everything will work out for your good
The sky go be your beginning
Help me say
Amin oo, amin oo
I see the tears that you cry
No go dey worry your self
No go dey worry your self
I know the hustle go pay
Help me say
Amin oo, amin oo
Amin ase
Written by: Bianca Adanna Okorocha
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...