album cover
Wami
21
Worldbeat
Wami was released on May 4, 2024 by MYQI Studio & Aiyebiz Publishing as a part of the album Wami - Single
album cover
Release DateMay 4, 2024
LabelMYQI Studio & Aiyebiz Publishing
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM93

Credits

PERFORMING ARTISTS
Wavy OT
Wavy OT
Performer
HeyYoWyte
HeyYoWyte
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Daniel Talabi
Daniel Talabi
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
HeyYoWyte
HeyYoWyte
Producer
DrizzSD
DrizzSD
Mixing Engineer

Lyrics

You see e don tey wey I Dey watch you now
Tell you make you look before you move now them don get you down
Many are the called but the few is the chosen one
Wavy afi show and mi a gun you down pass arsenal
If you fast and pray 7 days you no fit weak me down
Many girls showing signal but I'm too busy now
Cos I'm on the road like sugar me I'm money piling now
And I no get time for who no get time for me right now
Wo ni won wami oh
Dem say dem Dey find me oh
Because if small money dem go Dey whine me oh
Spice me up like curry oh yeh
Dem want to Dey try me oh
Cos dem know say I bad oh
When it comes to lyrics and the flows no go try me oh
Brother no go try me oh yeah yeh
Heard you are Moving bad
Who be that
Mi no talk too Much mi no cap
Get my brothers wey dey para
When then pull up with them big kala
Them be gbana from egbeda talk too much
Dem go run dapadada hot like lavar no weak server
Head Dey swell like them drink garri dada
No come play jokes
No come her Dey whine me
Arrange my flows and I spiral bind it
I no craze dem cast and bind me
Fight my demons like I'm Tyson
I've been bad since born from 90s
Classic boy wey come from trenches
Got organic flows no plastic
Mi nuh satisfied stay thirsty
Wo ni won wami oh
Dem say dem Dey find me oh
Because if small money dem go Dey whine me oh
Spice me up like curry oh yeh
Dem want to Dey try me oh
Cos dem know say I bad oh
When it comes to lyrics and the flows no go try me oh
Brother no go try me oh yeah yeh
Up to the ting you afi know Wavy OT Dey write dey sing
Manna cause problem me no cause no scene
Tell the DJ make him rewind the things
Written by: Daniel Talabi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...