album cover
Hennessy
17
Hip-Hop/Rap
Hennessy was released on May 5, 2024 by Imagine Nation Inc. as a part of the album Hennessy - Single
album cover
Release DateMay 5, 2024
LabelImagine Nation Inc.
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Skempo
Skempo
Performer
Umeh Chinonye Mac-Anthony
Umeh Chinonye Mac-Anthony
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Umeh Chinonye Mac-Anthony
Umeh Chinonye Mac-Anthony
Lyrics

Lyrics

Hennessy
As we dey make money ohh
Five bottles of henny ohh
We still smoke on a low
As the thing dey bonlanle ma pa ri wo
We still dey pray make we blow
But people no want make e show
Steady steady make we go
Another one wey we go drink con dey show
Scatter body (bumbelewa)
Inside corny (bumbelewa)
Tramadol e (bumbelewa)
If you no get money you go drink water
Scatter body (bumbelewa)
Inside corny (bumbelewa)
Tramadol e (bumbelewa)
If you no get money you go drink water
Gimme the energy, the remedy oh
The melody oh
Gimme the hennessy ohh
Gimme the energy ohh
All of my enemy oh
Dem wan try me ohh
Dem wan find me ohh
Gimme the energy ohh
Gimme the hennessy oh ahn ahn
Say one touch, you mental
You fear not, akwaba
E no soft, if you take am
So don't rush, or you go break am
As e dey ginger body
E con be like say we dey inside corny
The tin dey flow like e be fire body
No try take am if you no get the money oh
And if it's this melody
You take am like say you no fear anybody
One shayo you take all my money from me
You do like say na joke but e no funny ohh
Scatter body, bumbelewa
Inside corny, bumbelewa
Tramadol e, bumbelewa
If you no get money you go drink water
Scatter body, bumbelewa
Inside corny, bumbelewa
Tramadol e, bumbelewa
If you no get money you go drink water
Gimme the energy, the remedy oh
The melody oh
Gimme the hennessy ohh
Gimme the energy ohh
All of my enemy oh
Dem wan try me ohh
Dem wan find me ohh
Gimme the energy ohh
Gimme the hennessy oh ahn ahn
Written by: Skempo, Umeh Chinonye Mac-Anthony
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...