Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Babangida Philemon Ibrahim
Babangida Philemon Ibrahim
Songwriter

Lyrics

See, normally, life no suppose hard
(I'Blink fi the girl dem. It's the Bad Guy Era)
Make we dey run things on a low
I have a boyfriend
She say she get boyfriend make I no reason her again
(Moku mo daran)
Afterall, you cheated on him why not cheat again on him with me
She say she get boyfriend make I no reason her again
(Moku mo daran)
If I let this your big yansh waste
Tell me wetin I gain
Tell me wetin I gain
After all you be cheater
(Omo you be shine shine girl)
And I can't waste this your big yansh
(Make I no lie you be fine girl)
You be fine girl you dey glitter
(Omo you be shine shine girl)
And I be fine boy I dey glitter too
(Make I no lie you be fine girl)
If you like make you rub potopoto for my face
Baby girl, for your sake I dey craze oh
Shey na bead way you tie for your waist
Anywhere way you go
Me I wan go oh
Isabella the way that you do me
Be like say for this world na your butty me I come to touch
I go kiss you day and night
I no really care if you don brush
If I say oh my home
I no dey go anywhere na your butty be my place oh ye
Come my zone make we cheat on your guy
And nobi mistake oh ye
Everything I dey try to do
Dem don do me before
Make your boyfriend come with twenty men oh
Olo'un mi o ni fo
She say she get boyfriend make I no reason her again
(Moku mo daran)
Afterall, you cheated on him why not cheat again on him with me
She say she get boyfriend make I no reason her again
(Moku mo daran)
If I let this your big yansh waste
Tell me wetin I gain
Tell me wetin I gain
After all you be cheater
(Omo you be shine shine girl)
And I can't waste this your big yansh
(Make I no lie you be fine girl)
You be fine girl you dey glitter
(Omo you be shine shine girl)
And I be fine boy I dey glitter too
(Make I no lie you be fine girl)
I dey talk to you you dey do shakara
What is the colour of your problem
Tell those guys way dey show agbara
Under two seconds I go call men
Men mount
Bonjour, Bonsour
Anytime we jam oh and we do am
She dey quick come
She is punctual
She wants me to finger her like a guitar
So I tell her no strings attached
I'm a young boy no dey call me mister
Yeah
You take cash I lash
Tell me what you want I go dash you like a bad driver
Only you; you no get rival
Shey you do uber before
You be bad rider
Ikebe dey shoot like black panther
I go tear your pata
She say she get boyfriend make I no reason her again
(Moku mo daran)
Afterall, you cheated on him why not cheat again on him with me
She say she get boyfriend make I no reason her again
(Moku mo daran)
If I let this your big yansh waste
Tell me wetin I gain
Tell me wetin I gain
After all you be cheater
(Omo you be shine shine girl)
And I can't waste this your big yansh
(Make I no lie you be fine girl)
You be fine girl you dey glitter
(Omo you be shine shine girl)
And I be fine boy I dey glitter too
(Make I no lie you be fine girl)
(Mannah Blink-Blink)
Written by: Babangida Philemon Ibrahim
instagramSharePathic_arrow_out