album cover
Once in a While
2
Music
Once in a While was released on May 9, 2024 by Sir werry as a part of the album Once in a While - Single
album cover
Release DateMay 9, 2024
LabelSir werry
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM107

Credits

PERFORMING ARTISTS
Sir Werry
Sir Werry
Performer
COMPOSITION & LYRICS
ODUNAYO SAMUEL MAYOWA
ODUNAYO SAMUEL MAYOWA
Songwriter

Lyrics

Many things Dey wey Dey worry man
Wipe your tears o , Sorry man ò dè ma da ko ma șayò lèkán kán o
Idamu isoro aiye kpo gan o ma lo gor o
Boya ko gbomo meji ko de ma twerk
Ko ma ju be be di ko de ma werk
Ise ko lowo o ko ye ko ma vex
Na God Dey bless ani ko ma flex
Kawasaki ayuba orobo pasuma
Okocha leleyi no be oruma
Fe Hennessy shabu lale Jo kpelu mirinda
Stay happy and shey jeje kosi drama, just wanna be happy I no fit to worry even if I be conductor to mu standing
Șe bi aiye la bola bere mi Jibola
Na person wey dey alive dem dey call baller
Nobody knows tomorrow ko si eda to mola
You can only do your best , you can never do it all . sorrow is like a treasure you show it to who you love Mo sinu mo si kun you don’t have to say it all
So je ka ma vibe , ka jo ma rhyme, ka jo ma hype , ka ma lo bie
 je ka ma vibe , ka jo ma rhyme, ka jo ma hype , ka ma lo bie
 
Once in a while make you jaiye o o o aaaa
Gbomo meji for this party o omo na Lagos life , some people work for the money o but dem no get am . If na my last card I go spend o aiye o kpe meji o
Amaka says she wants hubby , relationship is a long journey life is a joker it’s ain’t funny
All work and no play is so boring
Make you no dey rush , hope you know the parable say life na turn by turn . Life is a DJ it can turn table are you ready for the heat are you capable you got to go with the flow it’s enjoyable Sir werry na the brand it’s untouchable …………
Șe bi aiye la bola bere mi Jibola
Na person wey dey alive dem dey call baller
Nobody knows tomorrow ko si eda to mola
You can only do your best , you can never do it all . sorrow is like a treasure you show it to who you love Mo sinu mo si kun you don’t have to say it all
So je ka ma vibe , ka jo ma rhyme, ka jo ma hype , ka ma lo bie
 je ka ma vibe , ka jo ma rhyme, ka jo ma hype , ka ma lo bie
 
Once in a while make you jaiye o o o aaaa
Gbomo meji for this party o omo na Lagos life , some people work for the money o but dem no get am . If na my last card I go spend o aiye o kpe meji o
Written by: ODUNAYO SAMUEL MAYOWA
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...