album cover
Break Your Heart
153
Music
Break Your Heart was released on April 30, 2024 by MUSIC AND I / PRETTY WORLD INC UNDER EXCLUSIVE LICENSE TO MUSIC AND I as a part of the album Break Your Heart - Single
album cover
Release DateApril 30, 2024
LabelMUSIC AND I / PRETTY WORLD INC UNDER EXCLUSIVE LICENSE TO MUSIC AND I
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM115

Credits

PERFORMING ARTISTS
Cbeezay
Cbeezay
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Cbeezay
Cbeezay
Songwriter
Friday Charles Brownson
Friday Charles Brownson
Songwriter

Lyrics

Intro
Calabar girls dem dey knack anything
Yeh
Call me Cbeezay
Ahnn
Let's go
(Verse 1)
I started with one fine jean
Love na one kind thing
Amaka fe joju
Shugbon Iya mi o bi mode
I dey show you love you want run me street
I no dey like that kine thing
Debit alert lotun losi
Lai shishe ni UBA
(Hook)
Calabar girls dem dey nack anything
(Wey go sweet your body pass grammy)
Ahn na dem dey nack anything
(E dey sweet my body on a steady)
Yoruba girls dem dey nack anything
(Wey go make you forget about your worries)
But never get caught catching feelings
This na serious warning.
(Chorus)
These Boyz dem go break your heart
Dem go break your heart
I swear dem go break your heart
These boys go break your heart
(Verse 2)
Shey you see that thing under your skirt
Dem boys go fit make am wet
5 Million for your upkeep
Coupled with Mercedez Benz
Now tell me why you no go accept
If i was a girl i no go reject
Just enjoy the moment
Because last last dem go still shenk you
(Hook)
My Ibo boyz dem dey spend anything
(From Range to the Benz and to the Bently)
Ahn Na dem dey spend anything
(Dem go fly from LA to Maimi)
Yoruba Boyz dem dey spend anything
(Dem go buy you the Porsh and the Ferrari)
But never get caught catching feelings
This na serious warning
(Chorus)
These boys dem go break your heart
(Break your heart, dem go break your heart ya ya)
Dem go break your heart
(Break your heart, dem go break your heart)
I swear dem go break your heart
(Break your heart, dem go break your heart ya ya)
These boys dem go break your heart
(Break your heart, dem go break your heart)
Verse 3
I hope you know
Everything you want in life you have to choose
And i know this life no balance baby so
Live your life now
Like no tomorrow Ahnn
(Chorus)
These boys dem go break your heart
(Break your heart, dem go break your heart ya ya)
Dem go break your heart
(Break your heart, dem go break your heart)
I swear dem go break your heart
(Break your heart, dem go break your heart ya ya)
These boys dem go break your heart
(Break your heart, dem go break your heart)
Outro
Na the truth i dey yarn you so baby
This one no be memes o
Omo na serious warning
Cbeezay
Written by: Cbeezay, Friday Charles Brownson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...