Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Maye Hunta
Maye Hunta
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olumayowa Odejimi
Olumayowa Odejimi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Maye Hunta
Maye Hunta
Producer

Lyrics

I know my haters are so special (Hi haters,
Aproko people, where’re my haters at?)
Just what my dreams are truly made of
(Awon oni shelenshele, lomoni loseni)
Let’s stay together, hate on me more.
(Hi haters, where’re my haters at?,
All this haters yapa gan wan po o)
You know i want you around, oh baby
Hold up, hey you why are you hating,
Oh is it because i’m steady wining?
You can’t stop the sun from shining o
It’s by nature enjoy the summertime
Some dey within your circle, dem go
Act like say dem too love you
Soon as dem step out without you,
Dem go talk shady things about you
The more you look, the less you see
Cause you hating on me
As you snooze, you don dey loose
Now you dreaming about me
Everything wey you dey do,
Is all about me
To ba lo sun gbalaja ton ge gorimapa
Fun e, na your palava o
Hi haters, bad belle
You get bellus, bad belle
You get issues, bad belle
I make big moves, bad belle
Hi haters, bad belle
You get bellus, bad belle
You get issues, bad belle
You say i too do but na bad belle
Akoba adaba, Olorun ma je a ri
Owun te ba wa, Baba God sabi
Mo ti kana, emi ti mo tun soji,
Egba jara
Some go even follow you for IG but
Dem no like you
Everything wey you post, dem go
Criticize you
No need to look around, some dey
Beside you, next to you
The more you look, the less you see
Cause you hating on me
As you snooze, you don dey loose
Now you dreaming about me
Everything wey you dey do, is all
About me
To ba lo sun gbalaja ton ge gorimapa
Fun e, na your palava o
Hi haters, bad belle
You get bellus, bad belle
You get issues, bad belle
I make big moves, bad belle
Hi haters, bad belle
You get bellus, bad belle
You get issues, bad belle
You say i too do but na bad belle
Bad belle
Bad belle
Bad belle
Bad belle
Written by: Olumayowa Odejimi
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...