album cover
Fit
273
Music
Fit was released on May 16, 2024 by Eagles Throne Family as a part of the album Fit - Single
album cover
Release DateMay 16, 2024
LabelEagles Throne Family
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
Purity Whyte
Purity Whyte
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Onu Chidera Purity
Onu Chidera Purity
Songwriter

Lyrics

E dey sweet some people still dey vex some
Say we enter juju come dey bless up
I no be kidnapper no be ransom
If you reason am you go still cop up
Say some people dey chuk eye for matter
And our story dey vex other people
Them dey hustle to bring you down
Still dey struggle to close your name oooo
Them no fit ooo
Say them no fit ooo
Them no reach ooo
Ah swear them no reach oooo
Them no fit ooo
Say them no fit ooo
Them no reach ooo
Ah swear them no reach ooo
Adakwu na line mgbe onye folo chi bu ututu ya many are struggling nkegi tuo down chigi efogo
Whyte means me
Young star with the mind of solowise
Abumu ikuku nnefefe oya forget warming maka na odi oku, abumu ezigbo nwa afor igbo adima atu ujo ijuo ezem adim loyal adim ako onu...the goal is to make money. Onyero rules ana amuruya anya abani nkegi nuo oku enye enye efe, over taking is allowed oburo game of politics, making money bu ya fear enidiri a motivator. Ilnot a game of crowd is self decision. Calculate well rute nzo bia buru ike, dika adaku na line slay mamas dey confirm, ecboro ikwu na line tomorrow will still meet you, age is a number people with conner dey make name
Them no fit oooo
Say them no fit oooo
Them no reach ooooo
Ah swear them no reach oooo
Them no fit ooo
Say them no fit ooo
Them no reach ooo
Ah swear them no reach ooo
Written by: Onu Chidera Purity
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...