album cover
Insha Allah
529
Music
Insha Allah was released on May 17, 2024 by Gezee as a part of the album Journey Just Started - EP
album cover
Release DateMay 17, 2024
LabelGezee
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Gezee
Gezee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Okolie Godfrey Chidiebere
Okolie Godfrey Chidiebere
Songwriter

Lyrics

From January to December muna achupadia
Whenever me broke I no dey get appetite
I no fit drink I no fit chop
I no dey reason woman
Mana alert tuo anyi akuba day and night (hmmmm)
Whenever you are calling call me for the cheder
Me i no dey like to reason other matter
Am stacking up get the bullion van
Pound euro dollar na the only pretty lingua
Understand understand understand
Me no like to waka anyhow (aaaaaaah)
Onaga onaga onaga
Every city wey me go shut it down
Me I want to chill and relax
My tire no fit burst
No reverse
Ishahla bismillah
Ishahla bismillah
I want to chill and relax
My tire no fit burst
No reverse
Ishahla bismillah
Ishahla bismillah
Aaaahhhh aaaaaaah
Ooooh aah oooh aaah ah ah
Tell me tell me wetin man never see
We grind in udummiri and okochi,
The money come in a bigger bag,
From trenches to a bigger man
I thank God for my fally and friends
You got my back I no fit forget
I say oshe oshe
Thumbs up thumbs up
I want to chill and relax
My tire no fit burst
No reverse
Ishahla bismillah
Ishahla bismillah
I want to chill and relax
My tire no fit burst
No reverse
Ishahla bismillah
Ishahla bismillah
Written by: Okolie Godfrey Chidiebere
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...