Credits
COMPOSITION & LYRICS
Christian Adzahla
Songwriter
Lyrics
Korba li gbagbor
If you want make we break up
Say that
Know you'll leave cos they all do
Just that
Weytin Musa no see for gate man
I see the red flag in disguise
You want make I dey far
Say that
Make I dey my lane like
Sticker
Back against the wall
My ****
I see the red flag in disguise
Which one be you go call me later
When I dey your door mouth
Dey knock kor kor kor
I know we all dey chase the paper
But never too busy to check on
the ones we love
Me I dey I want medusa
Shawty dey want balenciaga
That be why our matter be head over heels
Sheeh you see the matter
Me I dey I want medusa
Shawty dey want balenciaga
That be why our matter be head over heels
Sheeh you see the matter
I rather be rather be alone oh
Me I dey wey the matter dey
If I know dey abi matter no dey
Make I dey my own lane lane lane
I never walk alone by riding solo
But when I dey with you I feel alone
When I needed you you tell me no no
Play me like Agogo
Oh
My fault be sey I love you
Dem tell me but I no hear
E dey do me like juju
But right now dieer my eye clear
My fault be sey I love you
Dem tell me but I no hear
E dey do me like juju
But right now dieer my eye clear
Me I dey want medusa
Shawty dey want balenciaga
That be why our matter be head over heels
sheeh you see the matter
Me I dey want medusa
Shawty dey want balenciaga
That be why our matter be head over heels
sheeh you see the matter
You can take everything from a ****
But no try take away my mokporkpor
If you want make I ginger
Just give me chance
Show the kokoro
You can take everything from a ****
But no try take away my mokporkpor
If you want make I ginger
Just give me chance
Show me the kokoro
Written by: Christian Adzahla

