album cover
Ogini
18
Music
Ogini was released on May 28, 2025 by ELEMXY as a part of the album CONCRETE DIOBU BOY - EP
album cover
Release DateMay 28, 2025
LabelELEMXY
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Credits

PERFORMING ARTISTS
Elemxy
Elemxy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oji Elemchukwu Joel
Oji Elemchukwu Joel
Composer

Lyrics

EL
Have been giving dem gbedu
coming from a long long time
na me give dem cruise
i tell them no looseguard
ask dem wetin dey sup
with ekwu re ekwu
come add mamiwater
tell me wetin dem want
Ogini
Ogini
drive me crazy lamborghini
Ogini
Ogini
dem wan drive me crazy lamborghini
ogini
ogini
drive me crazy lamborghini
ogini
ogini
dem wan drive me crazy lamborghini
party
eh
fiesta
eh
forever and ever
party eh
fiesta
eh
forever and ever
verse 2
node shine teeth
if i catch you
i fit pump you
node jonze me
for my session
please don't mention
node call me dawg you're essential
as i enter, kolo mental
leave my face alone
it's so tender
ornamental, gbedu enter
na grey way do instrumental
kill em on the go
gunning for the goal
small small boys just dey penkelemes
when i drop e dey spread like i mess
i'm in my bag node make me dey vex
kill em on the go
gunning for the goal
small small boys just dey penkelemes
when i drop e dey spread like i mess
i'm in my bag node make me dey vex
Ogini
Ogini
drive me crazy lamborghini
Ogini
Ogini
dem wan drive me crazy lamborghini
ogini
ogini
drive me crazy lamborghini
ogini
ogini
dem wan drive me crazy lamborghini
party
eh
fiesta
eh
forever and ever
party eh
fiesta
eh
forever and ever
Written by: Oji Elemchukwu Joel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...