album cover
Barnabas
13,706
Music
Barnabas was released on May 17, 2024 by Dvpper Digital as a part of the album Muyeez - EP
album cover
Release DateMay 17, 2024
LabelDvpper Digital
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Muyeez
Muyeez
Vocals
Tml Vibez
Tml Vibez
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Timileyin Sulaimon
Timileyin Sulaimon
Songwriter
Moshood olanrewaju abdulmuiz
Moshood olanrewaju abdulmuiz
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dibs
Dibs
Producer

Lyrics

[Verse 1]
Carry hustle for my head
Mama so impressed oh
For the money, I sweat
Na wetin make man eye red
Many night moma keh keh
Steady waiting for my pay day
I no come play
Hawki hustle for my head like say na bread for agege
[Chorus]
Barnabas, Barnabas, Barnabas
Them dey call me
Barnabas, Barnabas, Barnabas
I getti sandal and
Panama, Panama, Panama
Them dey call me
Barnabas, Barnabas, Barnabas
[Bridge]
Yeh
J'ọn mọ, o ṣa mọ loko
She call me baby
Ṣe you know say the boy getti shoko (Shoko)
[Verse 2]
I be big man inna
I be big man inna (Inna boy)
E be like e dey shock una
E be like una go check (Check my scores)
All love, all love, I dey there
'Cos, if you do me jẹjẹ
And I do you tender
Ọlọhun, we fit dey forever, woman
Omotena, she dey feel my tungba
Agege one, I get one for Shitta
Sheybi na why I dey carry shoulder, shoulder
I carry shoulder pad
Mo n gapa, emi star, I dey shine
No dey whine, ah, no dey whine
[Chorus]
Barnabas, Barnabas, Barnabas
Them dey call me
Barnabas, Barnabas, Barnabas
I getti sandal and
Panama, Panama, Panama
Them dey call me
Barnabas, Barnabas, Barnabas
Written by: Moshood Olanrewaju Abiodun, Timileyin Sulaimon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...