album cover
Calm Down
9
Music
Calm Down was released on June 5, 2024 by TES Records as a part of the album Same Human Different Beast - EP
album cover
Release DateJune 5, 2024
LabelTES Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM179

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Waje
Waje
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ebele Iruobe
Ebele Iruobe
Songwriter
Koroma Tosin RIchard
Koroma Tosin RIchard
Songwriter

Lyrics

I CHOOSE TO CLOSE MY EYES NOR MEAN SAY I NOR DEY BREATH
CAUSE OF ALL OF THE TIME PERSON WEY CRY SEF DEY SEE
AND ALL OF US WE KNOW SAY NA SEE FINISH THE TURN GOOD MORNING TO HOW FAR YES I YAN AM
AND I KNOW SAY THE DOREMI GO FAS SO LA TI DO
AND YOU GO FEEL AM FOR YOUR BODY AND YOUR SOUL AH AH AH
WETIN YOU NOR KNOW YOU NOR KNOW BUT YOUR GO KNOW
THIS ONE NA FUSION OF STANDARD AND VIBES
PAY THE ATTENTION AS THE GBEDU DEY WIPE
CATCH THE MUSIC FOR NECK AND I GO CHOKE AM TO DEATH AND IF I CHOKE TO DEATH THEN I DO THE REBIRTH
THE GIRL IS FIRE IS FIRE
WE SET THE STANDARD THE STANDARD AND IF I TALK AM I TALK AM
AND WHEN I DO AM I DO AM
NO BODY FIT TAKE MY PLACE
EVEN IF THEM TRY TO REPLACE
WE STEADY SETTING TGHE PACE
MY MARKET THE CANNOT ERASE
SO MAKE EVERYBODY CALM DOWN.
Written by: Ebele Iruobe, Koroma Tosin RIchard
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...