album cover
Energy
album cover
Energy was released on June 5, 2024 by TES Records as a part of the album Same Human Different Beast - EP
ReleasedJune 5, 2024
LabelTES Records
LanguageEnglish
BPM111
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

E for energy
Me I nor send person
No time for negative ahan
Every single time we fall in
We the life of the party
247 mo shanor
Can’t take your eyes off me (All eyes on me)
We nor get time for e sokusor
Na where we dey
Wey d gongon Aso
Make dem bring am Me o for
Enemies gather for door
Put dem for high tension
Ah ah ah ah
No bad vibes
I nor get time for enemy
If e go stress me
Kamari o
Oluwa de ti cover me
E for energy
me I nor send money person
No time for negative ahan Oshey
Can’t killi my vibe can’t killi my vibe can’t killi ma
Can’t killi my vibe can’t killi my vibe can’t killi ma
Can’t killi my vibe can’t killi my vibe can’t killi ma
Can’t killi my vibe can’t killi my vibe can’t killi ma
One time for the good guys and the girls wey dey run town and dey shut down
Anywhere where we wey enter
demma mental
Anybody wey wan do pass dem go mend am
Mend am
ko ko ko go below
Enemies don go below
We don step up
Just so so so you know
Moti lor mi o gbor kon kon
Gbor shishi o
No bad vibes
I nor get time for enemy
If e go stress me
Kamari o
Oluwa de ti cover me
E for energy
me I nor send money person
No time for negative ahan Oshey
No bad vibes
I nor get time for enemy
If e go stress me
Kamari o
Oluwa de ti cover me
E for energy
me I nor send money person
No time for negative ahan Oshey
Can’t killi my vibe can’t killi my vibe can’t killi ma
Can’t killi my vibe can’t killi my vibe can’t killi ma
ko ko ko go below
Enemies don go below
We don step up
Just so so so you know
Motilo mi o’gbo kor kor
Gbo sho shi o
Written by: Alexander Yangs, Ebele Iruobe, Koroma Tosin RIchard
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...