album cover
No Magic
9
Music
No Magic was released on June 21, 2024 by Independent as a part of the album Artitudes - EP
album cover
Release DateJune 21, 2024
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Iyanuoluwa Osho
Iyanuoluwa Osho
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Iyanuoluwa Osho
Iyanuoluwa Osho
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Laughter Olagoke
Laughter Olagoke
Producer
Ayooluwa Samuel
Ayooluwa Samuel
Mastering Engineer

Lyrics

No magic
The way some people dey waka,
E dey burst my head
Raise their shoulders dey Gapa
Like say they are the best
Dem go look into the mirror ,
 And dey claim Legends oh uh oh
Ede mawa alright oo
The way some people dey buga
You go think say dem get
plenty sugar for their mouth
Eyan na me they there se
No go dey think say you sabi all the
Movement of your life
No magic
na just Miracles o
Agba to n reru
Tori omo ni
Tori omo ni o
Eledua to n shona
Dakun wa sho mi ooo
Wa shomi o
No go dey think say you sabi all
the movements of your life o
No Magic
Na just miracles o
Chorus
Uh oh oh oh oh oh
(No magic)
Uh oh oh oh oh oh oh oh
(Just miracles)
Uh oh oh oh oh
No magic
But na just miracles oh
Oh oh oh oh
Uh oh oh oh oh
I
The way i just dey live my life
E dey burst my head
Like the leaf wey dey water
To n shey garagara
Igba ti mo lo left and right and i still dey there
Oh oh
Igbeyanimowa alright o
The way some people dey my back
You go think say na Jazz
Grace and Favour dey my side
Emi eyan eledua
I just be traveller with alot of tears
 i dey mind my steps like that o
Bcos no magic
na just miracles oh
Chorus
Hook
Written by: Iyanuoluwa Osho
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...