album cover
Go Do
3
World
Go Do was released on June 7, 2024 by Good Vibes as a part of the album Evolution
album cover
Release DateJune 7, 2024
LabelGood Vibes
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM120

Credits

PERFORMING ARTISTS
Nickle Kay
Nickle Kay
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Nicholas Bondie Amissah
Nicholas Bondie Amissah
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Good vibes
Good vibes
Producer

Lyrics

Yh yh
Oh oh oh
yh yh yh yh yh
“BOOM”
What dey no believe me say I go do
Right now see me I dey do yh
They no fit stop my shine
No get dema skin time
Yh yh yh
What dey no believe me say I go do
Right now see me I they do
They no fit stop my shine
No get dema skin time
This Gbedu go blow cause e be banger
Mama say make I no bother
The fan dem too go dey feel am
Anybody wey dey like me I like am
As i dey do
What you go do
Who be you
Shawn dey fool
Shawn dey fool
Yhyh
As i dey do
What you go do
Who be you
Shawn dey fool
Shawn dey fool
Yhyh
What dey no believe me say I go do
Right now see me I they do yh
They no fit stop my shine
No get dema skin time
What dey no believe me say I go do
Right now see me I they do yh
They no fit stop my shine yh
No get dema skin time yh yh yh
Oga man no be God
See adey do my thing and watch nobody oh
Cause adey in full control oh
And ano dey wan give up
I always want to dey on top
Make my life sweet like Ghanaian jollof
Whatever you\'re doing for your corner no dey bother me at all “yh”
Buh how to make that mula
How to get that Quacha is all I know oh
Mmm
Family dey oh
Chineke just let me blow oh
Gimme money i no see before oh
Make my enemies start to dey like my show oh
Family dey oh Chineke just let me blow oh
Gimme money i no see before oh
Make my enemies start to dey like my show oh
What dey no believe me say I go do
Right now see me I they do yh
They no fit stop my shine yh
No get dema skin time yh yh yh
What dey no believe me say I go do
Right now see me I they do yh
They no fit stop my shine yh
No get dema skin time yh yh yh
What dey no believe me say I go do
Right now see me I they do yh
Them no fit stop my shine yh
No get dema skin time yh yh yh
What dey no believe me say I go do
Right now see me I they do yh
Them no fit stop my shine yh
No get dema skin time yh yh yh
What dey no believe me say I go do
Right now see me I they do yh
Them no fit stop my shine yh
No get dema skin time yh yh yh
Written by: Nicholas Bondie Amissah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...