album cover
Komole
2,071
Hip-Hop/Rap
Komole was released on June 5, 2024 by KATMANDUSOUNDS as a part of the album Komole - EP
album cover
Release DateJune 5, 2024
LabelKATMANDUSOUNDS
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM131

Credits

PERFORMING ARTISTS
Katmandusounds
Katmandusounds
Performer
Murphy Mudiaga Mowoe
Murphy Mudiaga Mowoe
Performer
COMPOSITION & LYRICS
MUDIAGHA
MUDIAGHA
Composer
Rabin Bhatta
Rabin Bhatta
Composer

Lyrics

INTRO
Hmmhn
EGBE WAGER MUDIAGHA
VERSE 1
Mi say Energy super
Na me dey give dem dah booster
Blast like bazooka
Oya start to dey buga
Bring dah heat like a cooker
panadol extra
Cause dey nor ft withstand dah heat and dah pressure wey dey blast dem for dier speaker
Dem man can’t flow like this
Electric
Shock dem
MUDIAGHA mek way for dah beast
PRE CHORUS
Oya komole
Gal wey dey mek me dey imole
Gbese
Oya komole
Gal wey dey mek me imole
Gyal wey dey mek me dey craze dey mek me dey mad
Dey make me dey implement
Gbese
Wake up
Get mah cake up
Nor like to dey waste time like hiccup
CHORUS
Bazookah
Smoke all mah opps like a hookah
We steady chasing the mulla
So we give tainks to jehovah (hmnh)
Hallelujah
Getting money mansa musa
Drip on all me na Medusa
Dem man are fake dem be fuga (Fugazi)
VERSE 2
I like gyals wey dey make me dey craze
Her body just sweet sugar
Make a bad man go coca
But na still she wey dey make me dey cooldown
EGBE WAGER come true
My time over due but they can’t conclude
I see as dah people dey jolly when I grab up dah mic and spice up their mood
MUDIAGHA STAND STRONG GIDIGBA
STOMP ON MY ENEMIES FOR GROUND YAKATA
WHY YOU COME DEY FORM SHAKARA
ABI U THINK SAY YOU BE SHAKIRA
Hmmhn
Meka fawẹ gha gha
IKEBE WEY DEY CAUSE E KASALA
Ósho don strong like madiga
Put ham for her ohoro like a viper (argh)
PRE CHORUS
Oya komole
Gal wey dey mek me dey imole
Gbese
Oya komole
Gal wey dey mek me imole
Gyal wey dey mek me dey craze dey mek me dey mad
Dey make me dey implement
Gbese
Wake up
Get mah cake up
Nor like to dey waste time like hiccup
CHORUS
Bazookah
Smoke all mah opps like a hookah
We steady chasing the mulla
So we give tainks to jehovah (hmnh)
Hallelujah
Getting money mansa musa
Drip on all me na Medusa
Dem man are fake dem be fuga (Fugazi)
VERSE 3
Oya gbese
Gbese wenna wenna gbese
Oya gbese
Okay gbese
Gbese wenna wenna gbese
Oya ginger mah swagger
Double wahala
Enemies stagger
Na me dey cause the London palava
Man I'm Steady chasing kaluba
Katsman
Wagwan
Area don hot like say na Sahara
Ahnnn
Oya komole
Imole
Oya komole
Imole
Watch your screen
Watch your screen
Tin ton Tin
Bop your shoulder and lean
Make dem kprokoto wey I give dem heavy knock
Ahhn
Wen I give dem heavy knock
(Shaa)
Oya
Watch your screen
Watch your screen
Bop your shoulder and lean
Belly bop
Belly bop
Make dem kprokoto wen I put in heavy knock
Ahnn
Change your style (ehn ehn)
Change your style (ehn ehn)
Another one (ehn)
And another one (ahh)
Be like dat
Be like dat (ahhh)
Stay like dat
Say be like dat
OUTRO
Bazooka
Bazooka
Smoke all mah opps like a hookah
Hallelujah
Lelujah
Getting money mansa musa
Written by: Murphy Mudiaga Mowoe, Rabin Bhatta
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...