album cover
Gbadun
1
Afro-Beat
Gbadun was released on December 26, 2021 by Independent as a part of the album Gbadun - Single
album cover
Release DateDecember 26, 2021
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM118

Credits

PERFORMING ARTISTS
G-Wise
G-Wise
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
SID Magical
SID Magical
Producer

Lyrics

Another man food is another man poison
When I need love nobody show me nothing
Eni toni owo ni awon aye ma sati
Tito bire oba mo kigbe dansaki
As I dey work and pray ki emi ri batise
Kan mani pe ki emi Malo holiday
Ti owo bade gbogbo wan mafe relate
Make dem drag my clothe make I shout uuye
As I dey work and pray ki emi ri batise
Kan mani pe ki emi Malo holiday
Ti owo bade gbogbo wan mafe relate
Make dem drag my clothe make I shout uuye!
Person wey hustle go gbadun
Person wey hustle go jaiye
Omotola like to cuddle
But she no want to buckle her shoe
Person wey hustle go gbadun
Person wey hustle go jaiye
Omotola like to cuddle
But she no want to buckle her shoe
Me I don say the thing wey I know
Only money dey turn me on
If you wanna to see me happy
Make you Carry money come
Omotola oti gbagbe pe Ile aiye labo ola
Omotade oti gbagbe bi ase nse oh
Me I no dey ji soro oh
I get many places I wan go
Many bad flows dey for ground oh
Timo bati ko Orin kema jo oh oh
Person wey hustle go gbadun
Person wey hustle go jaiye
Omotola like to cuddle
But she no want to buckle her shoe
Person wey hustle go gbadun
Person wey hustle go jaiye
Omotola like to cuddle
But she no want to buckle her shoe
Ibiti moma de moma debe oh
Eda kan koni aropin ni aiye
Ki ori bami se ki mase leni ile
When the money come we go show dem swag like a baddest
Sey you know sey I be realest
Billions dollar is my target
Billions dollar is my target
Oh yee.
Another man food is another man poison
When I need love nobody show me nothing
Eni toni owo ni awon aye ma sati
Tito bire oba mo kigbe dansaki
Person wey hustle go gbadun
Person wey hustle go jaiye
Omotola like to cuddle
But she no want to buckle her shoe
Person wey hustle go gbadun
Person wey hustle go jaiye
Omotola like to cuddle
But she no want to buckle her shoe.
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...