album cover
Dave's Prayer
180
Afro-Beat
Dave's Prayer was released on June 20, 2024 by TGH Music as a part of the album Block 19 - EP
album cover
Release DateJune 20, 2024
LabelTGH Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM82

Credits

PERFORMING ARTISTS
DaveTheOracle
DaveTheOracle
Performer
COMPOSITION & LYRICS
David Akemere
David Akemere
Songwriter

Lyrics

Yeah, yeah
Yeah, yeah, yeah
Activate my mind up
everybody stand up
make una listen cause I wan say something
I’ve been rocking steady as a baby
on my mother's back praying for the days my youngins see me on the chart
I no be their mate for the rhythm they follow me drag
I’m so different from others thats why they call me the swagalert
my people from my hood say my music eh de give them joy i Dey show them love
247 i be standing on business
anything wey sup na money be my witness, yeh yeh
as I de run I pray for fitness
o jah, never leave me drowning in my weakness
247 I be standing on business
as I de run I de steady pray for fitness
o jah never leave me drowning in my weakness
Poverty dey always make some people think without their senses
work, pray, hard
just to make it out the trenches
never let a small situation keep me stressing
no stress ah ah
I’ve been grinding all my life tell me why I no go flex
do this for my family my brothers and my friends
never ever let another **** look me less o
never look me less o that’s why
247 i be standing on business
anything wey sup na money be my witness yeh yeh
as I de run I pray for fitness
o jah never leave me drowning in my weakness
247 I be standing on business
as I de run I de steady pray for fitness
o jah never leave me drowning in my weakness o
Emancipate my people into the light yeah
Know Sometimes truth de really hard to digest
but we de struggle
we de fight
we de hustle
we de grind every morning every night we no de Taya
247 i be standing on business
anything wey sup na money be my witnesss yeh yeh
as I de run I pray for fitness
o jah never leave me drowning in my weakness
247 I be standing on business
as I de run I de steady pray for fitness
o jah never leave me drowning in my weakness
They call me DTO
They must hear my sound
They call me DTO
They must hear this sound
They call me DT DTO DT DT DTO
DTO I tell them they must hear this one they must feel my sound
Written by: David Akemere
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...