album cover
Soft Life
25
Afro-Beat
Soft Life was released on June 28, 2024 by FITTEDLEE NSG MEDIA as a part of the album Getting Rich Is The Race (The EP)
album cover
Release DateJune 28, 2024
LabelFITTEDLEE NSG MEDIA
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM90

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Senfuwa Oluwagbenga Ayotomiwa
Senfuwa Oluwagbenga Ayotomiwa
Songwriter

Lyrics

Thanks Jah to the good life
Even though e no soft we go still smile
Something dey wey dey bother my mind my nigar
Ayami nja my broda no matter
Holywater make e fall on my mendular
Make my flows dey carry dem go circular
Pass me the janjan omo iyami Pass me d lighter make i janjan planter
Big money Big Raba euro, pounds sterlin ati dollar owo inu shaka
Baba God give me the maga
Ti mo ma sha ti ma fi ma gara kiri
Ogbe mi trabaye
Emi o ni le salaye eeeee
Phelatimo gbe mi trabaye e
Emi o ni le sa la ye e
Ogbe mi trabaye
Emi o ni le salaye eeeee
Phelatimo gbe mi trabaye e
Emi o ni le sa la ye e
I dey do bad things to get good result
I focus on my hustle to get good reward well
Only God Knows wetting i dey face
Nah bobby you dey chase but na money i dey chase
Cuz for my life i have been grinding for my family
Aja le mi aguntan ni wo seh o Ma le ba mi rin
Bukata po nle 30 btc seh o ma ka mi ni
Ti mo fe trend bi Album Burna Love damini
Oluwa ni mo ke le cuz Owun ni alabaro
Gba mi lo wo amoni se ni ti won tun ba eni daro
Won ya ni ni were ko tun ba eni daro
Awon ti won ti wan ti jo na tan ti wan tun ba ni daro
My brother my brother
U be my person my niggar
Nah money dey make 1 nigar
Dey shenk 1 niggar aaaa
Omo iya teacher ti di supper star
I no get time to dey find wahala
If no be money matter
Baya ko wa ibi gba a
I no get stamina a
Ma lo ba mi ja
To ri o ti di tara re ra
Ta ra re ya
Written by: Senfuwa Oluwagbenga Ayotomiwa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...