album cover
Envy (feat. Hotkeed)
126
Music
Envy (feat. Hotkeed) was released on December 20, 2024 by Starny Bt as a part of the album Ayomide
album cover
AlbumAyomide
Release DateDecember 20, 2024
LabelStarny Bt
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM99

Credits

PERFORMING ARTISTS
Starny Bt
Starny Bt
Chorus
Hotkeed
Hotkeed
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ayomide Boton
Ayomide Boton
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jhaytunez
Jhaytunez
Producer

Lyrics

Ye nah nah…
Hm Starny Bt no ni o
Alhaja pikin o
Yah Yeah yeah
Alhaja pikin
Eh na na…
I know say I get haters
When they ring my phone I say later
Even when I show up dem dey fake am
I show them my food Dey wan take am
I know say I get haters
Ton ba gbamilago mani later
Even when I show up dem dey fake am
I show them my food Dey wan take am
Padi if you love me, show me
Baby if you’re horny, tell me
And if you hate me, free me
I no wan dey stress you
As I dey face my fears mio ma ri eni kan kan
Leyin Olorun ko ma si eni kan kan
Ani ko ma si eni kan kan o
Ehh yeah
Peace of mind
I've been trying to get peace of mind
Eri bi aiye se n lo
But I’m feeling fine
We dey thank God some praising gods
We go reason taba rira
Some are fighting but e n kira
Stop fvcking faking love like a Judas
I know say I get haters
When they ring my phone I say later
Even when I show up dem dey fake am
I show them my food Dey wan take am
I know say I get hatters
Thank God say me I no be akotileta
Even when pressure i still stay calm
No be money I see yah later
Moti gbera ah
Them say
If you get money na vanity
But if you no get na big calamity
Sapa was messing with my sanity
So now way money dey me no fit spend am lavishly
Cause
All this n**gas be like avata oh
When you need them the most Them go just japa o
For those way they reason my matter o
Won kere gan biti skirt Ayra star oh
I know say I get haters
When they ring my phone I say later
Even when I show up dem dey fake am
I show them my food Dey wan take am
I know say I get haters
Ton ba gbamilago mani later
Even when I show up dem dey fake am
I show them my food Dey wan take am
Oro Owo lo baamii
Omode yii mako bami iii
Na money dey ginger mi ii
Yes I know say na vanity
Written by: Ayomide Boton
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...