album cover
Palava
2
Afro-Beat
Palava was released on June 21, 2024 by Team lekwa as a part of the album Broken
album cover
AlbumBroken
Release DateJune 21, 2024
LabelTeam lekwa
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Godson Chukwuneku Okonye
Godson Chukwuneku Okonye
Songwriter

Lyrics

Mmm mm
(Ozedikus Nwanne)
Mm mm
Mm mm ah ah
Ye ye ye ye
Mmm mm ah
Balance of mind
I'm loosing it o
Things dey my head o
I'm thinking it o
Life na Yolo, say we live once
But if we die, where we Dey go o?
Dem say na only one God
Wetin come dey sup with all the magomago?
Life has taught me lessons
Learnt to count my blessings
Oh when the pressure getting worse e
Tell me what's the next thing?
O o o o oh
Things been happening on a daily
And e dey cause wahala for my belly
And anytime me put on me telly
What you see is
Palava palava
Dey wan cause wahala
Wahala o wahala
I no like hullaba (Loo looo)
And now people no dey fear God o
Small pikin don dey join cult o
See Nkechi don dey fuck dog o
Chilla Chilla, make I play you cassette o
(Casette o)
Say me no dey like to talk religion
But on a steady e dey cause division
We be living life with misinformation
And our leaders with dem bad decisions
Night and day my people pray
For electricity wey yankee dey get for free
No oh
Don't tell me what to think
Make we talk about the
Talk about the
Man wey dey chop man body
What about the girlie
Wey dey cut her body
Cut her body
Just to give her man bobby
Dem say dem godly
But dem no fit heal their pikin
When e bloody
And steady I dey see say life na vanity
Why the good dey die
Can't we live till eternity?
And when I speak,
Dem say I lost my sanity
things been happening on a daily
And e dey cause wahala for my belly
And anytime me put on me telly
What you see is
Palava palava
Dey wan cause wahala
Wahala o wahala
I no like hullaba (Loo looo)
Take your religious life away
Me I like my Broda man the way he Dey
And I like my sister too the way she Dey
Written by: Godson Chukwuneku Okonye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...