album cover
Baller
14
Afro-Beat
Baller was released on July 19, 2024 by Steph Ocho as a part of the album Eureka - EP
album cover
Release DateJuly 19, 2024
LabelSteph Ocho
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Steph Ocho
Steph Ocho
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Fritz Stephane Mathelier
Fritz Stephane Mathelier
Songwriter

Lyrics

Men them pull up
With my guys and goons
And the girls them dey standby
I just dey grind my grind
On a low till the day the stars align
Da Girls dem pull up
I don’t do true love
I’m in Quilox
I just wan cool off
Man ah hoodlum and that’s on Jesus
On jesus ya ya ya
When I pull up with my vossi bop
All the ladies them adjusting cloth
Don’t do baddies cause I’m cutting cost
Fine boy wey dey crush impulse yah yah
When I pull up with my vossi bop
All the ladies them adjusting cloth
Don’t do baddies cause I’m cutting cost
Fine boy wey dey crush impulse yah yah
I’m a baller oh
I’m a ball
I’m a baller
Evidence dey sha
I’m a baller oh
I’m a ball
I’m a baller o
Evidence dey sha
I dey run town
For where I dey wu be run town oh
Evidence dey gan
Emi lo kan
Emi lo kan
Emi lo kan yaaa
When I pull up with my vossi bop
All the ladies them adjusting cloth
Don’t do baddies cause I’m cutting cost
Fine boy wey dey crush impulse yah yah
When I pull up with my vossi bop
All the ladies them adjusting cloth
Don’t do baddies cause I’m cutting cost
Fine boy wey dey crush impulse yah yah
I’m a baller oh
I’m a ball
I’m a baller
Evidence dey sha
I’m a baller oh
I’m a ball
I’m a baller o
Evidence dey sha
I dey run town
For where I dey wu be run town oh
Evidence dey gan
Emi lo kan
Emi lo kan
Emi lo kan yaaa
Written by: Fritz Stephane Mathelier
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...