album cover
Sho Get
4
Afro-Beat
Sho Get was released on July 19, 2024 by Tune Chef as a part of the album Land of Milk & Honey - EP
album cover
Release DateJuly 19, 2024
LabelTune Chef
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
B3NATI
B3NATI
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Orok
Emmanuel Orok
Songwriter
Ayomide Okundero
Ayomide Okundero
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
NOGD
NOGD
Mixing Engineer, Mastering Engineer, Producer

Lyrics

Faya
Nwanne Oginidi
Oh I sing B3NATI
Mhmmm
Am I communicating
Can you hear me?
So many things wey dey mind
I want speak am clearly
It’s so lately
My head too Dey pain me
Shey this hustle sef no go end me
One day this hustle go pay me
Take me to the land of milk and honey
With plenty money
Make these babes no see me funny oh oh oh
Take me to the land of milk and honey
With plenty money
Make these babes no see me funny
If you making money
Don’t forget
Carry all your guys
Sho get?
5 star lifestyle
Private jet
Anything we want oh
We go get
If you making money
Don’t forget
Carry all your guys
Sho get?
5 star lifestyle
Private jet
Anything we want oh
We go get
Get the paper paper like Rahman Jago
Balling daily like Christiano
My vibes Dey high pass colorado
Pass Colorado
Heard ‘about me?
I come in hot and spicy
It’s likely
I’m mighty
Talk to me talk directly
Take me to the land of milk and honey
With plenty money
Make these babes no see me funny oh oh oh
Take me to the land of milk and honey
With plenty money
Make these babes no see me funny
If you making money
Don’t forget
Carry all your guys
Sho get?
5 star lifestyle
Private jet
Anything we want oh
We go get
If you making money
Don’t forget
Carry all your guys
Sho get?
5 star lifestyle
Private jet
Anything we want oh
We go get
Don’t forget
Sho Get
Private Jet
We go get
Don’t forget
Sho Get
Private Jet
Faya
We go get
Nwanne Oginidi
Written by: Ayomide Okundero, Emmanuel Orok
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...