Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Godstime Nnaemeka Nwaude
Godstime Nnaemeka Nwaude
Harmony Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Godstime Nnaemeka Nwaude
Godstime Nnaemeka Nwaude
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mhyno
Mhyno
Producer

Lyrics

Mhyno
Mama mama oh oh oh yeah yeah
Mama mama oh oh oh
It's been a crazy ride And too many sacrifice
But I keep am for my mind E no Dey show for my eyes
I came too many miles And I rolled a couple dice
Fighting demons in the night Plenty scars I Dey hide
My life The journey of my life
The story of my life E no be small thing o
I tell 'em I'm fine And then I fake a smile
But the story of my E no be small thing o
Inner the naija wey we dey
Man dey hustle everyday
And we do some dirty things
Just to make sure money dey
Daily I roll up my j
And I play some Omah Lay
Then I follow up maye
Just to make sure money dey
Body don tire common man
And bad man E want to kill man o
But the Holy Ghost fire cover man
And God's plan E no go fail man o
Body don tire common man
And bad man E want to kill man o
But the Holy Ghost fire cover man
And God's plan E no go fail man o
Oh oh oh oh oh oh Oh oh oh oh oh oh
Yeah yeah yeah ye Mm mm mm oh oh oh oh oh oh
Everyday na the same drama (Drama Drama)
Hunger stress and trauma (Trauma Trauma)
So many things I don wonder
So many times I wan ja
All alone on this journey wey nobody send me
And they know the boy sabi but nobody sign me
All because of no money everybody sly me
But oluwa dey for me so no go dey whyne me
Inner the naija wey we dey
Man dey hustle everyday
And we do some dirty things
Just to make sure money dey
Daily I roll up my j
And I play some Omah Lay
Then I follow up maye
Just to make sure money dey
Body don tire common man
And bad man e want to kill man o
But the Holy Ghost fire cover man
And God's plan e no go fail man o
Body don tire common man
And bad man e want to kill man o
But the Holy Ghost fire cover man
And God's plan e no go fail man o
Oh oh oh oh oh oh Oh oh oh oh oh oh
(…)
Written by: Godstime Nnaemeka Nwaude
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...