album cover
Abena
Music
Abena was released on May 31, 2024 by Oshjayson's Music as a part of the album Ugly On My Grind
album cover
Release DateMay 31, 2024
LabelOshjayson's Music
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

PERFORMING ARTISTS
Osh Jayson
Osh Jayson
Performer
Nten Nten
Nten Nten
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oklo Joseph
Oklo Joseph
Composer
Nten Nten
Nten Nten
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Osh Jayson
Osh Jayson
Mixing Engineer

Lyrics

Sight you, in the club
Oya position for the boss
Like how you do it, we no dey rush
If you give me chance i go like to touch
Ajebo na so she posh
See doings over here, roll with us
Men with voltage wey like to floss
As your body nice oya bend down pause
Position for the boss
Like how you do it, we no dey rush
If you give me chance i go like to touch
Ajebo na so she posh
See doings over here, oya roll with us
Men with voltage wey like to floss
As your body nice bend down pause (pause)
Abena, your body is on fire
You dey pon my mind
My baby no buga me ye ye
Abena your body dey on fire
Oya dance under the lights
My baby no buga me yeye
My baby no buga me (Ayyy)
Abeg no buga
My baby no buga me (buga me)
Abeg no buga
My baby no buga me
Abeg no buga
My baby no buga me
Abeg no buga
My baby no buga me (Osh mix)
Abeg no buga
My baby no buga me
Abeg no buga
My baby no buga me
Abeg no buga
My baby no buga me
Abeg no buga
Written by: Nten Nten, Oklo Joseph
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...