album cover
Appreciation
Music
Appreciation was released on June 7, 2024 by Sugar Pills as a part of the album Street Shepherd - EP
album cover
Release DateJune 7, 2024
LabelSugar Pills
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Credits

PERFORMING ARTISTS
Sugar Pills
Sugar Pills
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Sugar Pills
Sugar Pills
Songwriter

Lyrics

Ori maje ko mu mi
As I de do my thing make devil no do me
I de looseguard gbami lowo frienemies
Inu eda jin a o mo eni to nsho ni
Karin kapo yiye ni nyeni but you de form Judas
Una see reason why me no de carry squad
Ore nla ni ore n pa ni make una think am twice
Anywhere money de me no de carry last
Sebi iwo lo n shomi
Anywhere I go you no de make me fumble
Iji aye nja you no make me stumble
Tuale baba mi omo re humble
If money drop peren me I go shout Halle
Dance like werey inu bible I go shout Halle
Na me know Wetin my eyes see coz I came from Garbage
So e no go bad if moto full my garage
 
Jawon laya baba
Never forget when I pull up in your sandals
Put me on with a Prada
Penu elegan with a big Phantom
Make money do all my talking
Make dem de wonder who be that boy with the fine skin
Aralamo arabanbi
Pain with no gain kilanwi
Karin kapo yiye ni nyeni but you de form Judas
Una see reason why me no de carry squad
Ore nla ni ore n pa ni make una think am twice
Anywhere money de me no de carry last
Sebi iwo lo n shomi
Anywhere I go you no de make me fumble
Iji aye nja you no make me stumble
Tuale baba mi omo re humble
If money drop peren me I go shout Halle
Dance like werey inu bible I go shout Halle
Na me know Wetin my eyes see coz I came from Garbage
So e no go bad if moto full my garage
Written by: Sugar Pills
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...