album cover
Chale How Far
322
Music
Chale How Far was released on June 25, 2024 by Meister Music as a part of the album Chale How Far - Single
album cover
Release DateJune 25, 2024
LabelMeister Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM107

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
LUKKA
LUKKA
Performer
Josh Blakk
Josh Blakk
12-String Guitar
COMPOSITION & LYRICS
David Jackson Nsiah
David Jackson Nsiah
Songwriter
Sony Kwame Owusu
Sony Kwame Owusu
Songwriter
Kofi Taylor
Kofi Taylor
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kofi Taylor
Kofi Taylor
Producer
KaySo
KaySo
Producer

Lyrics

Meistermusic Tag
Oh
Oh no yea yea
Oh no
Chale how far
Chale how far
For this accra wey we dey
How far
Chale how far
We dey grind everyday
How far
Chale how far yeah
You den your babe
How far
Chale how far
Anopa bia
We work and pray
Cuz hustle for the pay
So we press all night all day
Baba help and keep us straight
Everyday I see
Boys going overseas
For these streets
We going overseas
We going overseas
I believe
Even with no money
Boys still dey try
To hold body
All of my guys wey dem
Dey for me
Tell all my boys make dem
No worry hold body
Chale how far
Chale how far
For dis accra wey we dey
How far
Chale how far
We dey grind everyday
How far
Chale how far yeah
You den your babe
How far
Chale how far
Abena break my heart oh
Abena she break oh
Everything make my head go
Anything I get she take go
But I don't care
Smoke one weed
And my peace increase
So my mind don't stress
Big boy flex
So many girls want the D in my dm
They want preg
To hold me down
My mind tell me say
No be now
Common girl
No fit hold me down
Anyhow girl want put me
For list where I don't belong
Chale how far
Chale how far
For dis accra wey we dey
How far
Chale how far
We dey grind everyday
How far
Chale how far yeah
You den your babe
How far
Chale how far
Anopa bia
We work and pray
We dey hustle for the pay
So we press all night all day
Baba help and keep us straight
Everyday I see
Boys going overseas
For these streets
We going overseas
We going overseas
I believe
Even with no money
Boys still dey try
To hold body
All of my guys wey dem
Dey for me
Tell all my boys make them
No worry
She be Snapchat girl
I tell you she be Snapchat girl
But you want clear den muff
That girl
But I tell you she be Snapchat girl
Chale how far
Chale how far
How far with your girl
How far
You den you babe
How far
Written by: Christian Kofi Taylor Bakana, David Jackson Nsiah, Sony Kwame Owusu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...