album cover
Better Days
22
Afro-Beat
Better Days was released on June 10, 2024 by MYAIRPLAY as a part of the album Revamp (EP)
album cover
Release DateJune 10, 2024
LabelMYAIRPLAY
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM179

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ibile Icon
Ibile Icon
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ibile Icon
Ibile Icon
Composer

Lyrics

Roll up Yeh one time another music for the icons Another music music for the icons
 Another music music for the icons
 Another music music for the icons
Me I con dey wait for better days Dem say she dey for junction kilonse
Won ni owo nu black benz
Omo Oba kan Shey
Tori pe owo off thug and high fashion Wetin be the level better days
Dem say before 7 kele gbe ee And i don wait for 30 days
Make i no because of paper go astray
Show me your mercy
I don lodge ooo
I don on AC i want more oo
Aye ma Seleya to bo looo
Dem fit talk say I no geti baba god
 Yheman! Better Better Days
 When are you coming better days
 Better Better Days
 When you go show up better days
 Better Better Days
 When you go show face better days
 Better Better Days
 Hookup lo nse ni Ikeja
Try to dey calm down my jiggy
Cause we dey learn life A B D
Person Wey no calm no go see shishi
And if u go port am wa siwin
You only live once na yolo
Oju lon kan Omo OBA to lo nra kolo
Even if na 1k or figo
Owo igbo gan ra ile sinu magodo broke days u dey no be end of life
Toba sun toba ji shey alhamdulilla Ireti nbe if u still dey survive
Oma mo lore make e come like surprise
Yheman! Better Better Days
When are you coming better days
Better Better Days
When you go show up better days
Better Better Days
When you go show face better days
Better Better Days
Hookup lo nse ni Ikeja
Written by: Ibile Icon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...