album cover
Enemies
5
Music
Enemies was released on June 7, 2024 by Waxxbaby as a part of the album Enemies - Single
album cover
Release DateJune 7, 2024
LabelWaxxbaby
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Credits

PERFORMING ARTISTS
Waxxbaby
Waxxbaby
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Atim livinus Adeh
Atim livinus Adeh
Songwriter

Lyrics

call you my blood and you wyn me
Nail me for cross now u happy
Telling people about me
Now u put me for anxiety
I Guess u happy now am doing drugs
Smoking everyday to chill me up
Fucking my bae yo u do me wrong
              
Me I get enemies wey Dey like come Dey treat me like friends
Me I get enemies wey no like to come see my success
I no do felony all I want is jus counting my checks
Me I get enemies wey Dey like come Dey treat me like friends
                  
Now u see me walk walk walk walk
Walking in d light
Walk walk walk walking in d light of God …
         
Steady I Dey ginger
All d enemies dem dem Dey hinder
Dem Dey plot many things but we no fall
And I’m still digging in we Dey go far
Can’t you see the steezes on my rizz oh
Can’t you see d ice on my neck oh
When I flex I Dey move with E jago
Be d jack oh
Me I get enemies wey Dey like come Dey treat me like friends
Me I get enemies wey no like to come see my success
I no do felony all I want is jus counting my checks
Me I get enemies wey Dey like come Dey treat me like friends
               
Now u see me walk walk walk walk
Walking in d light
Walk walk walk walking in d light of God
Written by: Atim livinus Adeh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...