album cover
Padi Mi
26
Afro-Beat
Padi Mi was released on June 7, 2024 by PECMAN as a part of the album Padi Mi - Single
album cover
Release DateJune 7, 2024
LabelPECMAN
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Timothy Toochukwu Onoja
Timothy Toochukwu Onoja
Songwriter

Lyrics

Na Padi mi wey dey do me wayo
Oh my girl my padi oh
Sinless Stainless body oh
Padi wey me get o Padi wey dey sweet my body oh
I never know say you self don too sabi oh
Oh my girl yo I realized
And come again make we for dey alright
If you like me talk am time no dey wait for me
Oh my girl don dey do man bad oh
Do my best she's supposed be mine oh
Tuesday suppose to be my blessing huh
Monday suppose to be my blessing
Tuesday suppose to bring me blessing
Na Padi mi wey Dey do me wayo wayo
Monday suppose to be my blessing
Tuesday suppose to bring me blessing
Na Padi mi wey Dey do me wayo wayo
Oh my girl my Padi oh
Say no dey do these jonzing on me
Mana say hustle go come na hustle follow go
Miss me talk am make we carry Dey go
Why you come dey do like say you too sabi oh
Stay stay stay you said no
Do the play you tell me say no
Padi wey mi get oh why you come dey like ojoro ojoro ojoro
Stay stay stay you said no
Do the play with me you said no
Padi wey mi get oh why you come dey do like ojoro ojoro ojoro
Monday suppose to be my blessing
Tuesday suppose to bring me blessing
Na Padi mi wey Dey do me wayo wayo
Monday suppose to be my blessing
Tuesday suppose to bring me blessing
Na Padi mi wey Dey do me wayo wayo
Timpec yea yea uh
Na Padi mi wey dey do me wayo
Written by: Timothy Toochukwu Onoja
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...