album cover
PRAY 4 ME
22
Afro-Beat
PRAY 4 ME was released on September 20, 2024 by African Bad Boy entertainment as a part of the album MR ABLE - EP
album cover
Release DateSeptember 20, 2024
LabelAfrican Bad Boy entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Able Jack
Able Jack
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Marvel Oberuomo
Marvel Oberuomo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
RT STUDIO
RT STUDIO
Engineer
Ty-Tanium Beats
Ty-Tanium Beats
Producer

Lyrics

Some kind guys dem Dey switch settings
Things when I see men E too plenty
Say the life I dey live men it's too simple
I know why
Jubilation as I reach 20
Jai-ration for the pool party
Ileke to nor
No be fugazi
Oh ahhh
But right now anywhere I go say I go take picture
I go enjoy my life do the things wey I like cuz no one knows the future
Before I go
Can you do me one a likkle likkle favour
Say a prayer for me no let watin I do give you the wrong impression
Hmmm
Pray
Pray for me
Pray
Pray for me
Pray
Pray for me
Brother
Pray
Pray for me
Pray
Pray for me
Pray
Pray for me
It's another month I might coupe another Benz (issues)
Count my wins and I'm breaking through the fence (issues)
Smoke a likkle weed and go racing with the friends (issues issues issues)
I no fit explain I go show evidence (issues)
When I Dey on stage, enjoy every moment (issues)
And E sure me say I go sell arena (issues issues issues)
How many girls for the bed (oshey)
Shayo take quench all my taste (mo gbe)
I Dey grind I Dey work everyday (Dey play)
If you price my brothers you go pay (cause gobe)
Monday to Sunday (oshey)
Jaiye jaiye (mogbe)
Hennessy go Dey (Dey play)
If you price you pay cause gobe ohh
right now anywhere I go say I go take picture
I go enjoy my life do the things wey I like cuz no one knows the future
Before I go
Can you do me one a likkle likkle favour
Say a prayer for me no let watin I do give you the wrong impression
Hmmm
Pray
Pray for me
Pray
Pray for me
Pray
Pray for me
Brother
Pray
Pray for me
Pray
Pray for me
Pray
Pray for me
It's another month I might coupe another Benz (issues)
Count my wins and I'm breaking through the fence (issues)
Smoke a likkle weed and go racing with the friends (issues issues issues)
I no fit explain I go show evidence (issues)
When I Dey on stage, enjoy every moment (issues)
And E sure me say I go sell arena (issues issues issues)
Written by: Marvel Oberuomo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...