album cover
Lean on God
22
Afro-Beat
Lean on God was released on June 16, 2024 by Independent as a part of the album Lean on God - Single
album cover
Release DateJune 16, 2024
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM123

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Enuel Naya
Enuel Naya
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Enuel Naya
Enuel Naya
Lyrics

Lyrics

I get story I want to tell
I no go lie, I kiss and tell
See I'm a bahd boy
From a good home ?
Make I cut the long story short O
I just dey come back from a lot O
If no be God O
Wetin them plot O
E for done Work O
I for dey for trenches
The corner stone wey they reject
I done turn number one for the budget
See I stand strong
I no relent
Jehovah my WiFi I connect
Ultimate Google search, intellect
Oluwa Sure Plug, Number 1 plug
Oluwa Sure Plug O O
No be Man, na GOD dey run am
No be Man, na GOD dey run am
Olisa Gozie eh
Olisa Gozie eh
Oluwa Gozie eh
No be Man, No be man
Na GOD dey run am
No be Man, na GOD dey run am
Olisa Gozie eh, Olisa Gozie eh e
Oluwaa Gozie eh, ah ah ah
I be dey hope on man know man
I still dey wait for GOD's own Time
To cut the long story short O
Everything is still on GOD O
On GOD
(On GOD on GOD)
Everything on GOD
(Everything on GOD)
LEAN ON GOD
(Che Che)
Everything on GOD
(Everything on GOD)
On GOD
(On GOD)
Everything on GOD
(Everything on GOD)
LEAN ON GOD
(On God)
Everything on GOD
(Everything on GOD)
On GOD
(Che Che Che)
Everything on GOD
(Che Che)
LEAN ON GOD
(On GOD)
Everything on GOD
No be Man, No be man
Na GOD dey run am
No be Man, na GOD dey run am
Olisa Gozie eh, Olisa Gozie eh
Oluwaa Gozie eh
No be Man, No be man
Na GOD dey run am
No be Man, na GOD dey run am
Olisa Gozie eh, Olisa Gozie eh
Oluwaa Gozie eh, ah ah ah
On GOD
(On GOD on GOD)
Everything on GOD
(Everything on GOD)
LEAN ON GOD
(Che Che)
Everything on GOD
(Everything on GOD)
On GOD
(On GOD)
Everything on GOD
(Everything on GOD)
LEAN ON GOD
(On God)
Everything on GOD
(Everything on GOD)
On GOD
(Che Che Che)
Everything on GOD
(Che Che)
LEAN ON GOD
(On GOD)
Everything on GOD
Written by: Enuel Naya
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...