Credits
COMPOSITION & LYRICS
Dolapo David Olasehinde
Songwriter
Emmanuel Odiaka
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Norquerbeats
Producer
Tlegacy Productions
Mixing Engineer
Lyrics
Why me
Why
Why me
Why they wanna minimize me
Sofun won kan normalize e
Emi gan gan ni Moon
I roll fast with the beat
But dem wan me go slow
I no slack with the bitch
She's on a slow mo
Baba tan imole si ona mi
Maje ki'n subu
I dey work fast and pray
I no fit lose
Make i tell you something
Una no fit deny
E dey enter body
Like cold drinks
From Africa
I dey vibe no come dull my ginger
Fuck up anybody wey think say na play
Dem Mooners do it for me any day
Anytime I miss my ****
I light one up for my ****
Pray make i no fade away
Make i no fade away
Omo dem whine me
No be small thing
E come be like horror film
Every scene scary like Ms Kelly
Mogbe taye mogbe kenny
I killed two bird with a stone
Carry them go my zone
I can be teaching them Mathematics with a bunch of Os
Baba tan imole si ona mi
Maje ki'n subu
I dey work fast and pray
I no fit lose
Make i tell you something
Una no fit deny
E dey enter body
Like cold drinks
From Africa
I dey vibe no come dull my ginger
Fuck up anybody wey think say na play
Dem Mooners do it for me any day
Anytime I miss my ****
I light one up for my ****
Pray make i no fade away
Make i no fade away
Written by: Dolapo David Olasehinde, Emmanuel Odiaka

