album cover
Good Life
8
Afro-Beat
Good Life was released on December 15, 2020 by 6izzy Records as a part of the album I Wanna Thank Me
album cover
Release DateDecember 15, 2020
Label6izzy Records
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Credits

COMPOSITION & LYRICS
EZEKIEL EMEKA ONU
EZEKIEL EMEKA ONU
Songwriter

Lyrics

Zikay the beat magician magician
Ahh 6izzy dey here
Good life, Good life
Living la vida on a low key
On a low key
All I want is Good Life, Good life
Shey dem dey form dem no know me
Dem no notice!
Everyday we dey grind we dey pray
Cuz onye ma mmadu n’oya n’egbu mmadu
I no fit rora I no gbess at all
Cuz all my people dem, dem gimme ginger
Anything wey u do dem go still dey talk
Whether you do good or bad dem still dey talk
I wanna make more money
Make my baby no suffer
Cuz this life e no funny
If u no get the raba
I want to I want to I want to party
Me no like wahala at all at all
All I want is good life o
Plenty money in my pocket o
Oh oh ohh!
Good life, Good life
Living la vida on a low key
On a low key
All I want is Good Life, Good life
Shey dem dey form dem no know me
Dem no notice!
You gimme one gimme two walai
Na God dey push dey boy
Omo no ladder
You gimme vibe you gimme strength my guy
If my sound dey trend omo na God
You gimme one gimme two walai
Na God dey push dey boy
Omo no ladder
You gimme vibe u gimme strength my guy
As my sound dey trend I wanna make more money
Make my baby no suffer
Cuz this life e no funny
If you no get rabba at all at all
All I want is good life o
Plenty money in my pocket o
Oh oh ohh
Good life, Good life
Living la vida on a low key
On a low key
All I want is Good Life, Good life
Shey dem dey form dem no know me
Dem no notice!
Good life, Good life
Living la vida on a low key
On a low key
All I want is Good Life, Good life
Written by: EZEKIEL EMEKA ONU
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...