album cover
Ye Ye Ye
240
Afro-Beat
Ye Ye Ye was released on July 16, 2024 by Living The Dream as a part of the album Love & Flames - EP
album cover
Release DateJuly 16, 2024
LabelLiving The Dream
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Bello Ayomide Adebayo
Bello Ayomide Adebayo
Songwriter
Moses Ocholi Solomon
Moses Ocholi Solomon
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
tori keeche
tori keeche
Producer

Lyrics

When we step into the club dem dey Kolo
Na my song dey make the girls dey go low
Go low oh go low
Everytime wey them hear say Lil Yeyo
Yeyo
Yeyo
Yeyo
All the girls dey want follow me go o
Oh Ye Ye Ye
Oh Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Oh Ye Ye Ye
Oh Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
All of my enemies try
E no go work
I no go fall
I still stand tall
As I dey live my life my way
They come dey vex
I don't know why
Why oh why oh why oh
Now you see me pull up in a big toy
In a convoy
Lil Yeyo and Big Play
Emi Big Player
Eni ba roku siwa awon na malo
Every party wey we go
We no dey gbomo wa but we dey gbomo lo
You already know we don't play
Lil Yeyo and Big Play
Baby pull up
pull up
pull up
Oh Ye Ye Ye Ye Ye oh
Oh Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Oh Ye Ye Ye
Oh Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Emi Big player
When we step into the club dem dey Kolo
Kolo ooo
Na my song dey make the girls dey go low
Go low oh go low
Everytime wey them hear say Lil Yeyo
Lil Yeyo yeyo yeyo
All the girls dey want follow me go o
Baby girl shoma je banku tonight
Tell me what you wanna do tonight
I don jonze
Eyes don close
Baby shoma je Bamboo tonight
Written by: Bello Ayomide Adebayo, Moses Ocholi Solomon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...