album cover
Prayer (feat. Aymoses)
3
Afro-Beat
Prayer (feat. Aymoses) was released on June 12, 2024 by 6994203 Records DK as a part of the album Believing The Process (The EP)
album cover
Release DateJune 12, 2024
Label6994203 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Adebayo Ayanwola
Adebayo Ayanwola
Songwriter

Lyrics

Hmmmmmm
Hmmm hmmm
Hmm Mykel Ad gangan
Wor wor Aymoses lomo yen
Wor wor wor
Go!
When nobody dey for me
Nah me dey for myself
When nobody dey motivate me
I dey motivate myself
Nobody owe me shit
If I make am nah for myself
For things wey no bring peace
I distant myself
You know, I no dey rush
I cool temper
Wetin no be my own
I no chase am
But everything I want
I must get am
Of course you know
I'm a goal getter
Pray for me when you remember me
Mama dey wait for me,make I bring money
Oluwa let your blessing rain on me
It's my burden nobody fit take my pain for me
So somebody say me prayer
Kenikan gbemidebe
Orimi dakun maa je njiya
Kin le gbe my people debe
Somebody say me prayer
Kenikan gbemidebe
Orimi dakun maa je njiya
Kin le gbe my people debe
See dem no fit to take my shine
I'll shine when it's my time
You see! I no dey fake my life
What you see it's the truth walahi
Somebody say me prayer
Kenikan gbemidebe
Orimi maa je njiya
Kin le gbe my people debe
Is Aymoses
Work hard and pray ko de w'okada gbe
Malo gbagbe je'kalo shaye
If money enter make you use sense and spray
Old taker dey and new taker dey
Street no get memory people quick to forget
Kilose?kilari? Tani eh? kiloje?
Then on that day that your face e go clear
Your eyes will see what your mouth cannot tell
If I see wetin belongs to caesar I go collect am
I wan dey drag wetin belongs to ceasar with ceasar
Big big things ni mo like, mi o so idi nla
Owo nla and make I no jam with ripper
I no be chelsea's Jackson I be goal getter
Make I give up lailai,I say no never
Nah God be my light now and no nepa
I see wetin I want and I go get am
So somebody say me prayer
Kenikan gbemidebe
Orimi dakun maa je njiya
Kin le gbe my people debe
Somebody say me prayer
Kenikan gbemidebe
Orimi dakun maa je njiya
Kin le gbe my people debe
See dem no fit to take my shine
I'll shine when it's my time
You see! I no dey fake my life
What you see it's the truth walahi
Somebody say me prayer
Kenikan gbemidebe
Orimi maa je njiya
Kin le gbe my people debe
Written by: Adebayo Ayanwola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...