album cover
Daily Prayer
19
Music
Daily Prayer was released on June 21, 2024 by Independent as a part of the album Daily Prayer - Single
album cover
Release DateJune 21, 2024
LabelIndependent
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Credits

Lyrics

Oluwa make I no die
Before my blessings start to come
Cus me really know say
Mankind are so dangerous
Some have food but can't eat
But many people have no food to chop
On my good days my bad days
Omo I dey thank god oo
Because everything go set ooo
We go dey okay
Because oluwa get
The power oluwa get the money
Cus e go set ooo and I go dey okay
We go dey alright
Cos oluwa get the power
Oluwa get the money
I don see many man wey rise and fall
But I learn my lessons
As I never get money
For gucci and dior
Still count my blessings
Story story
Oluwa take all the glory
For my area all my people
Them know me
For my area I be light generating
As I don come
As I don come many men
Dem don rush
As I don come many girls
Dem don blush
Giving this gbedu in high tension
As I don come
Many many people wanna see me fall
But I stand tall I will never fall
Giving this gbedu in tension
Because everything go set ooo
We go dey okay
Because oluwa get the power
Oluwa get the money
Cus e go set ooo and I go dey okay
We go dey alright
Cos oluwa get the power
Oluwa get the money
I know say I nor perfect
Oluwa blessings regardless
I know say I nor perfect ooo
I really know say I nor perfect
But I sleep and wake up regardless
I know say I nor perfect oooo
Cus I know say one day
I go dey there top
As I work hard put faith in god
Underrate me na you lost
Hmmmm
Hmmmm
You already know ohhh
Zany baby dey here so
Hmmm
Ehhhh ehhh ehhh
Eh eh
Oluwa make I no die
Before my blessings start to come
Cus me really know say
Mankind are so dangerous
Some have food but can't eat
But many people have no food to chop
On my good days my bad days omo
I dey thank god oo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...