Credits
COMPOSITION & LYRICS
Shekoni Muhammed Muritala
Songwriter
Lyrics
M Wizzy
Mascara tungbede tungbede
Omo I dey para
Gbewon sare
Oma molara even make dem
Run wan le bawa
We wey be king dem dey think we be chairman
Ee Awade e
Dan dan awa male Ke
Oloti me mi ma dele
E don tey we Dey grind for the payday
E awade e
Awa ma le Ke
Oloti mi ma dele
Omoh e dan tey we Dey grind for the payday
E ay ye e
Payday payday
Ko malo she sege sege
Kemi shati lowo ni temi
Awa hustle bowu e koma
She re e
E ay ye e
Payday payday
Koma lo she sege sege
Ke mi sha ti lowo ni Jere
Awa hustle bowu e Ko ma she re
Alhamdulilah for the grace and mercy
A lot of shenking tho
I be human being
Double six I roll my dice no be playing
Omo ope don suffer gan
Oju mi ti re something
Six feet laye yi
sha ma ma rora
No follow them cap
My brother grind alone
Guide alone
Them no go dey for you
Them go call you fool
No lose guarding
Cuz Nobody send ur papa
Send your mama
If e reach your turn e rora gapa
They wan make I fall but I stand 10 toes
On my feet
Laye mi I no go fall
Laye mi I no go fall
They no go see me for floor
Me I wanna go up up
Me I wanna go up up
Ee Awade e
dan dan awa male Ke
Oloti me mi ma dele
E don tey we Dey grind for the payday
E awade e
Awa ma le Ke
Oloti mi ma dele
Omoh e dan tey we Dey grind for the payday
E ay ye e
Payday payday
Ko malo she sege sege
Kemi shati lowo ni temi
Awa hustle bowu e koma
She re e
E ay ye e
Payday payday
Koma lo she sege sege
Ke mi sha ti lowo ni jera
Awa hustle bowu e Ko ma she re
It's segha beat pro
Written by: Shekoni Muhammed Muritala