album cover
Stand Well Well
album cover
Stand Well Well was released on October 4, 2024 by Record Kicks as a part of the album Heavier Yet (Lays The Crownless Head)
October 4, 2024
LabelRecord Kicks
LanguageEnglish
BPM103
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

[Chorus]
No carry me go, anywhere wey I no know
No carry me go, anywhere wey I no want go
If you no dey go my way, ṣo gbọ, ọmọ make you go your way
Dem go dey cap, cap, cap, cap
Cap, cap, cap, cap
Cap, cap, cap, cap, cap
Omo I can't shout, shout, shout, shout
Shout, shout, shout, shout
Shout, shout, shout, shout, shout
[Verse 1]
Follow who sabi the road o
I say follow who sabi the road o
Many are falling and they don't know
Because the world dey upside down
Many don lost and they don't know
Because the world dey upside down
Follow who sabi the road o
I say ah follow who sabi the road o
Dem just dey chase fame, forget where freedom dey
Dem just dey chase clout, forget where justice dey
Ahh
[PreChorus]
So dem dying say na living
Leave medicine take poison
Doing right so wrong
Doing wrong so right
Say dem dying say na living
Leave medicine take poison
Doing right so wrong
Doing wrong so right
[Chorus]
No carry me go, anywhere wey I no know
No carry me go, anywhere wey I no want go
If you no dey go my way, omo make you go your way
Dem go dey cap, cap, cap, cap
Cap, cap, cap, cap
Cap, cap, cap, cap, cap
Ọmọ I can't shout, shout, shout, shout
Shout, shout, shout, shout
Shout, shout, shout, shout, shout
[Verse 2]
Everybody wan flashy
Na so dem be
Everybody wan trend
Na so dem be
They wan go viral
Na so dem be
Nobody wan send
Na so dem be
Everybody na ọga
Na so dem be
Nobody wan hear
Na so dem be
Everybody wan buga
Na so dem be
Dem eye don tear
[Verse 3]
The whole world just dey look like copy and paste
Like everybody get the same likes and get the same taste
They just wanna ball, dem no care about freedom
They just wanna ball, they no care about justice
[PreChorus]
So dem dying, say na living
Leave medicine, take poison
Doing right so wrong
Doing wrong so right
Say dem dying, say na living
Leave medicine, take poison
Doing right so wrong
Doing wrong so right
[Chorus]
No carry me go, anywhere wey I no know
No carry me go, anywhere wey I no want go
[Verse 4]
Mo ni ẹ dakun, I no be Ayo Makun wey small noise go dey shake
Ọmọ, mi ah stand well well
Dey dey, say I stand well well
Balance
Stand well well
Dey dey, say I stand well well
Galant
Stand well well
You wan try me
Stand well well
You no dey fear me
Stand well well
You wan try me
Stand well well
You no dey fear me
Stand well well
You wan try me
Stand well well
You no dey fear me
You wan try me
Stand well well
You no dey fear me
You wan try me
Stand well well
You no dey fear me
You wan try me
Stand well well
You no dey fear me
You wan try me
Stand well well
You no dey fear me
You wan try me
Stand well well
You no dey fear, ah
Stand well well
Written by: Kelvin Mercer, Seun Kuti
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...