album cover
EFCC (feat. Ringz Alala)
14
Afro-Beat
EFCC (feat. Ringz Alala) was released on June 23, 2024 by Vertz Records as a part of the album EFCC (feat. Ringz Alala) - Single
album cover
Release DateJune 23, 2024
LabelVertz Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Godwin Frank Chidera
Godwin Frank Chidera
Songwriter

Lyrics

Oh na na na na na
Aye ope meji ooo
They call me vertical D baller
Na na aye ope meji oo
I don try many things for this life
Man no day sleep every night oh
I've been through so many things
I don see 99 oh
I don even ride okada
I don sale cannabis ohh
Oluwa , na you day run for me ooohhh
Efcc leave my people alone
Na hustle we day boys no day thief ooh
Abeg leave my people alone oh
Cause we no day kill oh
If you jail all the youth
Who go marry una kids oh
If you jail all the youths who marry una kids
Picking low picking loud everybody gat there grace
Last last na money we dey chase
Better Hustler nogo ever wana look wuche face
If you see big bollers
Make you give them their space
We be Hustler's for the night
Bollers for the day
If you see us coming bolaji e di de
We gat hustle all the night
When is time for the bolling
Efcc show face na chineke meh
Efcc leave my people alone
Na hustle we day boys no day thief ooh
Abeg leave my people alone oh
Cause we no day kill oh
If you jail all the youth
Who go marry una kids oh
If you jail all the youths who marry una kids
So one day I decided to be
An International businessman
Bro waiting my eye see
No be small piking thing
keep on chasing on my dream
Cause I no say one day
Everything go be for me
Waiting go be go be
Oluwa bless every man for street
Bless the woman way day pray for me
Make I get money
Make I see waiting I day find for streets
If all of us pull on a Bugatti
E no go bad my gee
Alala you know all this things
Asking oluwa make e bless all our dreams
Small hustle make e turn big thing
Bad man no go see our blessings
Chilling big on my felanri
Efcc leave my people alone
Na hustle we day boys no day thief ooh
Abeg leave my people alone oh
Cause we no day kill oh
If you jail all the youth
Who go marry una kids oh
If you jail all the youths who marry una kids
Nobody go marry una kids ooh Ooooh
Nobody go marry una kids
Tell my fans make them check on me
Shay you day feel me ni
All my **** way day buggati
Make we day ball on our felari
Promise mummy say we go maker her proud
Finally we done make money
Oh na na na na na na na
Oh na na na na na na na
Written by: Godwin Frank Chidera
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...