Credits

PERFORMING ARTISTS
Dr Bankz
Dr Bankz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Matthew Akanji
Matthew Akanji
Composer

Lyrics

They call me B A N K Z
They call me Bankz
Dr. Bankz
Kinma sise fonise I'm trying on my way
Timo ba sise Dede Moma je ko wo mi pe
They wan know Wetin we Dey taposi
Won wadi wa won fe mobi ta teni si
Plenty gist against me Inno care
The blessing is plenty Mi Inno fear
No weapon against me shall prosper
Mi o kere omo ope mi shima gbera
E sure for me say me go get my mullar
Mo ma shayo me sef me go puff my gan jer
Na money wey Dey carry me trabaye burst my medula God over Everything
If E no be God then who I for be
My sexier for don change am for me
Inspiration loman jinjer me
Cuz no o body nobody Dey for me
If E no be God then who I for be
My sexier for don change am for me
Inspiration loman jinjer me
Cuz no o body nobody Dey for me
Back in the days when me Dey suffer
Me no see no one am working harder
Back in the day when i be home boy
Eyes don see wetin I no fit talk
Believe me go pull up on my Benzo
Living my lifestyle ima calme D besto
Nobody get two head No stress
Double your work o so you can flex
Nobody know you (no you) If you no get money
Nobody send (send you) you if you done get money
If E no be God then who I for be
My sexier for don change am for me
Inspiration loman jinjer me
Cuz no o body nobody Dey for me
If E no be God then who I for be
My sexier for don change am for me
Inspiration loman jinjer me
Cuz no o body nobody Dey for me
Written by: Matthew Akanji
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...